Lirik Lagu Precision Davido
My Time And My Energy
Don′t Waste On Nobody
'Cause I Dey Try Sort MyselfAnd You For Like Sort Yourself (shekpe)
Na Person Wey Get Money Dey Carry Shoulder Gan
Eni T′oba L'owo L'aye Loma N Gbera Gan
And I Dey Move With Precision, I Go Carry You Along
Bebe Nlo
Thank God Say Me I Get God
Oya, Yeah
Iwo T′oba L′owo Na'wo E Soke
No Go Think Am, Na′wo E Soke
F'araya, Ko Na′wo E Soke
Jogodo, Sungba, Na'wo E Soke
Iwo T′oba L'owo Na'wo E Soke
No Go Think Am, Na′wo E Soke
F′araya, Ko Na'wo E Soke
Jogodo, Sungba, Na′wo E Lo
I Dey With Shizzi As The Vibe Dey Go (Shizzi)
Energy On Point, We Dey Jam Dey Go
See Thе Fine Fine Girls, Dem Dеy Eye Me Oh
But, I No Send, I Dey Carry Go (I Dey Carry Go)
K'oma Lo Gbe Mi S′Owa, Awa Carry Gan
Aye Yi O Ni Baje Oh, Maro Lo Oh
As I Dey Here Oh, Dey Here
I'm Counting My Blessings
My Time And My Energy (e-yo)
I Don′t Waste On Nobody (e-yo)
'Cause I Dey Try Sort Myself (e-yo)
So You For Try Sort Yourself (e-yo)
Mo Ni Gege Shi-gege (e-yo)
Make Nobody Come Dey Waste My Time (e-yo)
'Cause I Dey Try Sort Myself (e-yo)
Oya, K′alo, J′ama J'aye Lo, Yeah-eh
Na Person Wey Get Money Dey Carry Shoulder Gan (e-yeah)
Eni T′oba L'owo L′aye Loma N Gbera Gan Oh (kobo)
And I Dey Move With Precision, I Go Carry You Along
Bebe Nlo
Thank God Say Me I Get God
Oya, Yeah
Iwo T'oba L′owo Na'wo E Soke
No Go Think Am, Na'wo E Soke
F′araya, Ko Na′wo E Soke
Jogodo, Sungba, Na'wo E Soke
Iwo T′oba L'owo Na′wo E Soke
No Go Think Am, Na'wo E Soke
F′araya, Ko Na'wo E Soke
Jogodo, Sungba, Na'wo E Lo
My Time And My Energy (e-yo)
I Don′t Waste On Nobody (e-yo)
′Cause I Dey Try Sort Myself (e-yo)
So You For Try Sort Yourself (e-yo)
Mo Ni Gege Shi-gege (e-yo)
Make Nobody Come Dey Waste My Time (e-yo)
'Cause I Dey Try Sort Myself (e-yo)
Oya, K′alo, J'ama J′aye Lo, Yeah-eh
Na Person Wey Get Money Dey Carry Shoulder Gan (e-yeah)
Eni T'oba L′owo L'aye Loma N Gbera Gan (kobo)
And I Dey Move With Precision, I Go Carry You Along
Bebe Nlo
Thank God Say Me I Get God
Oya, Yeah
Iwo T'oba L′owo Na′wo E Soke
No Go Think Am, Na'wo E Soke
F′araya, Ko Na'wo E Soke
Jogodo, Sungba, Na′wo E Soke

post a comment